OMG! AMBER ROSE WAN REMOVE ALL PICTURES OF HER PIKIN COMMOT FACEBOOK
Okay, Oyinbo celebrity Amber Rose wey nor dey with the pikin papa WhizKhalifa don talk say She wan remove every picture of her Baby Boy
Comot for Social media,
based on say She nor want make Pikin dey inside the "fake and messy"
tori wey him Whiz Khalifa dey yarn...
If you remember, Whiz Khalifa don even send pictures of him pikin mama
house e com even tell them say Amber Rose too dirty and She too like
party so therefore She nor go fit take Care of their baby boy....
The gist don dey sweet
Make we Siddon look wetin go happen next
I greet una o
0 comments:
Thanks for visiting my blog click on "post a comment" above and share your thoughts with me..