BREAKING NEWS! ITV BENIN Ultra Modern Studio Razed down by Fire
This na the scene of the fire incident wey happen last nightSee more photos after the cut
Them don talk say Independent Television and Radio Station Ultral
modern studio wey dey iguosa for near Oluku don burn down...
By the time of filing in this report E still dey unclear wetin cause
the fire.. Some say na bomb others say na Electrical Fault...
So people dey point fingers give the ruling party for the state....
We fit recall say ITV don get problems with The government
Before.We'll keep you posted!
0 comments:
Thanks for visiting my blog click on "post a comment" above and share your thoughts with me..